19 Den Abraham go back go meet en savants and dem kon go back to Beersheba, where Abraham dey stay.
Dat na why e koll di place Beersheba, bikos Abraham and Abimelek enter agriment for der.
Abraham stay for Filistia pipol land tey small.
So e kon tell en savants, “Make una two wait for here with di donkey, but mi and di boy go-go up for der. Wi go woship God kon kom back.”
From der, Isaak kon go Beersheba.
Hazar-Shual, Beersheba, Biziotaya,
Israel pipol for nort for Dan kountry go rish Beersheba for sout and even Gilead land for east, ansa di koll. Dem gada togeda as one for God present for Mizpa.
En first boy name na Joel and di sekond one na Abijah. Dem dey judge Israel pipol for Beersheba.