Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 21:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Sarah still sey, “Na who for fit tell Abraham sey Sarah go ever born pikin? Yet I don born boy for am for en old age!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 21:7
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abraham bow take face tosh groun, but e bigin laf wen e tink for en mind dey sey, “Man go fit born pikin wen e don rish hundred years? Abi Sarah fit born pikin naw wey e bi ninty?”


Den dem ask Abraham, “Wetin make Sarah dey laf kon sey, ‘I go fit really still born pikin wen I don old?’


Di pikin grow kon stop to suck. Abraham do betta party for di day wen Isaak stop to suck.


Hadad wife born boy, so e name am, “Genubat”, but na di kween kare for am for di palis and e stay with di king shidren.


Di next morning wen I wake-up make I feed my pikin, I si sey e don die, but as I look am well-well, I kon si sey nor bi my pikin bi dat.”


bikos Yu big well-well and dey do wonderful tins. Na only Yu bi God,


My God, no oda god bi like Yu. No one fit do wetin Yu dey do!


Den una go tell unasef sey, ‘Who give us all dis shidren? Wi know sey dem kill awa shidren kon karry di rest go as slave. Na only wi dey, so where all dis shidren from kom? Na who born dis shidren? Who train dem for us?’ ”


E get anybody wey don hear or si dat kind tin before? E don get any town wey dem use one day make? So, Zion nor go sofa tey again, before I go bring am kom back to life.


Make curse follow di pesin wey kon make my papa happy wen e tell am sey, “Na boy yor wife born.”


Nobody fit curse Jakob shidren; majik nor fit wound Israel pipol. And pipol go tok about Jakob sey, ‘Si di wonderful tins wey God don do for Israel pipol!’


E make dem undastand, so dat thru di church, all di rulers and pawas wey dey heaven go kon know God komplete wisdom, wey dey show ensef for difren ways.


e go drive sinnas komot from en present, en pawa and en glory. Dat day, evribody wey bilive, go praiz am and true-true, una bilive evritin wey wi tell una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ