Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 21:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Abraham ansa, “Yu must take dis seven iyu lamb from mi, so dat e go show sey I true-true dig dis well.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 21:30
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Abraham separate seven iyu lamb from di oda animals


and Abimelek kon as am, “Wetin make yu do like dat?”


So Filistia pipol karry san-san kon kover all di well wey Isaak papa savants, dig for di time wey Abraham dey der.


Isaak kon open di well again wey en papa Abraham dig wey Filistia pipol kover afta Abraham don die. Isaak give dis well di same name wey en papa gi-am before.


Na dem go bi witness and I nor go ever pass di stones kom meet yu and yu too nor go ever pass kom meet mi, bikos yu won kon fight mi.


Joshua tell di pipol, “Si, dis stones go bi witness against una, bikos e don hear evritin wey God tell una. E go bi witness against anybody wey deny awa God.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ