Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 21:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 and Abimelek kon as am, “Wetin make yu do like dat?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 21:29
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Abraham separate seven iyu lamb from di oda animals


Abraham ansa, “Yu must take dis seven iyu lamb from mi, so dat e go show sey I true-true dig dis well.”


Esau kon ask, “Wetin dey yor mind wey make yu send all dis tins kon give mi?” Jakob ansa, “My oga, na make yu for forgive mi.”


Wen una shidren ask una sey, ‘Wetin dis ofrin mean?’


Samuel kon sey, “If na so e bi, wetin kon bi doz sheep and kattle nois wey I dey hear?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ