David still tell dem make dem tell Amasa, “Una bi my own relashon, from today go, I dey put yu for Joab place make yu rule my sojas. Make God ponish mi if I nor do wetin I tok!”
make dem ask Shekem men sey, “Wetin make una wont make Gideon 70 shidren rule una, wen e bi sey only one man fit rule una? Make una remember sey, Abimelek na una own flesh and blood o-o.”