20 So man name all di animals, birds for di sky and evritin wey get life for di eart, but Adam nor si anytin wey bi like am.
Den God kon sey, “E nor good make only man dey. I go gi-am somebody wey go make belle sweet am.”
So Oga God kon make man sleep deep sleep and as e dey sleep, God take one from di man rib kon use flesh kover di place.
all di animals, both wiked and di ones wey nor wiked,