Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 2:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 (Di gold wey dey di land, dey pure and difren-difren good iron still dey der too.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 2:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di first river name na Pishon; e dey flow for Havilah land, di place where gold dey.


Di sekond river name na Gihon; e dey flow pass Kush land.


Di gold and jewel wey fine pass nor get value rish wisdom.


Onyx stones and oda tins wey dem go put for di priest garment and for di chest side.


Di fourt row go get one chrysolite stone, one onyx stone and one jasper stone. Yu go kover dem with gold for where dem go set dem put.


and di fourt row na with chrysolite stone, onyx stone and jasper stone. Dem put dem inside di gold wey dem dekorate.


Yu dey stay for Eden, God gardin. Dem kover yu with fine stones like rubis, diamonds, topaz, beryl, karnelian, jasper, safayas, emeralds and turkwoise. Na gold dem take make evritin about yu and dem make all dis tins for yu for di day wey God kreate yu.


(Manna bi like small-small seed wey en kolour na lite yellow.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ