Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 19:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 So, make wi give awa papa enough drink and wen e don high, wi go sleep with am, so dat wi go get belle kon born pikin thru am.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 19:32
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den dem tell each oda sey, “Make wi do stone kon bake dem make dem for strong well-well.” So dem do strong stone wey dem go take build.


So dat nite, dem kon make dia papa drink well-well and wen e don high and e nor know wetin e dey do again, di senior dota kon sleep with am.


Wen e drink some for di wine, di drink kon katch am and e naked for inside di tent.


“Tisha, Moses rite give us sey: ‘If man broda die and en wife nor born for am, en broda must marry di woman, make dem for born shidren for di broda wey don die.’


“So, make una shine una eye! Nor let party and wahala for dis life full una mind, if not, dat Day go kom wen una nor espect,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ