Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 19:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 For di next morning, Abraham rush go di place where e for stand for God present before.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 19:27
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E look face Sodom and Gomorrah side and all di valley, but na only smoke e si wey dey kom out from der.


Make Yu listin to my vois for morning, bikos evry morning, I dey kom meet Yu and dey wait with patient make Yu ansa mi.


I go stand for where I for dey guide and look well-well. I go wait make I for know wetin God go tell mi and how E go take ansa my komplain.


Make wi listin to wetin wi don hear, so dat wi nor go fall komot from di rite road.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ