Jenesis 19:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 E kon sey, “Una my oga! Abeg, make una kom enter una savant house. Make una wosh una legs and na here una go sleep dis nite. Den tumoro morning, una fit kontinue una journey.” Di angels kon sey, “No! Wi go sleep for di town centre.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |