Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 18:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Abraham go meet Oga God kon ask, “Yu won really distroy doz wey nor do bad with doz wey do bad?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 18:23
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wot of if pipol wey dey fear Yu rish fifty for dat town? Yu go distroy di whole town? Yu nor go bikos of di fifty pipol leave di town?


I know sey Yu nor go do dat kind tin. Yu nor go kill pipol wey dey good with di bad ones.”


For dis time, Abimelek neva do anytin with Sarah and di king kon ansa God sey, “I neva do any bad tin! So Yu go just distroy mi and my pipol like dat?


David si di angel wey dey kill di pipol and e tell God, “Na mi dey guilty, na mi bi di pesin wey do wrong. Wetin dis poor pipol do? Make yu ponish mi and my family.”


So yu dey tok sey God nor dey rite naw? Yu feel sey E hate justice?


Abi God nor dey like justice? Abi God nor dey do wetin dey rite?


But for mi, si as e good to dey near God! I don make di God wey get pawa my guide and I go tell evribody about di wonderful tins wey E don do.


“Make una nor akuiz pesin for wetin e nor do and make una nor kill good pesin, bikos I nor go free anybody wey do like dat.


Dia leaders go kom from dia own nashon and dia prince go bi dia own pipol. E go kom meet mi wen I invite am, bikos nobody go fit kom wen dem nor invite am.


Den dem fall face groun kon sey, “My God, di God of all pipol spirit, Yu go vex for di whole kommunity wen e bi sey na only one pesin sin?”


So make wi draw near God with betta heart and strong faith, bikos God don wosh awa heart and body with klean wota.


So make una konfess una sin to each oda. Make una pray for each oda, so dat God go heal una. Di prayer wey pesin wey good for God eye take all en mind pray, dey work well-well.


Elijah na human being like us and e pray with all en mind make rain nor fall. True-true, for three and half years, rain nor fall for dat place.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ