Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 God still tell Abraham, “Yu too must gri sey yu go keep di promise wey yu make with mi, both yu and yor shidren-shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 17:9
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dat same day, Abraham obey God kon sekonsaiz en pikin Ishmael and all di oda boys wey dey en house, plus en savants pikin and doz wey dey with am.


I don choose am, so dat e go kommand en son and shidren-shidren sey make dem obey mi kon do wetin dey good and korrect. If dem obey mi, I go do evritin wey I promise am.”


doz wey dey faithful to en kovenant and dey obey en kommand!


All doz wey dey keep God kommand and obey en laws, E dey show dem en faithfulnes kon lead dem with love wey nor dey fail.


And naw, if una go obey and keep my kovenant, una go bi special pipol wey I selet from di oda pipol for dis world, bikos na mi get di whole world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ