26 Na di same day dem take sekonsaiz Abraham, Ishmael
So Abram kon go, just as God tell am sey make e do and Lot follow am go too. (Naw, Abram na seventy-five years wen e komot from Haran.)
and en son Ishmael na thirteen.
and all en savants.
So, I go kwik-kwik dey do wetin Yu kommand.