20 I hear wetin yu tok about Ishmael. I go bless am kon gi-am many shidren. E go bi twelf prince papa and I go make en shidren-shidren great.
“Den I go turn yu to one strong kountry kon bless yu. Yor name go dey great and yu go get betta blessing.
But I go still make di slave pikin big, bikos en too na yor pikin.”
So get up! Go help di boy stand make yu hold am for hand, bikos I go make en shidren-shidren plenty well-well.”
God wey get pawa well-well go always bless yu! E go make yu dey fruitful kon give yu plenty shidren! Den yu go bi very big nashon.
E bless dem, so dat dem go born kon plenty for di land and na so too E make dia animals plenty.