14 Dat na why pipol dey koll di well wey dey between Kadesh and Bered “Beer Lahai Roi” wey mean, “Di Well For Di God Wey Dey Alive And Dey Si Mi.”
Den dem go fight En-Mishpat (wey bi Kadesh) and dem win evry kountry wey dey for Amalek aria, even Amor pipol wey dey stay Hazazon Tamar.
So Hagar born boy for Abram and en name na Ishmael.
Den God kon make Hagar si one well wey get wota. Hagar go fill di wota bag wey e karry with wota and e kon give di boy wota drink.
Dat na why e koll di place Beersheba, bikos Abraham and Abimelek enter agriment for der.
Naw, Isaak kom from Beer Lahai Roi, bikos e dey stay for Negev.
Afta Abraham don die, God kon bless en pikin Isaak. Isaak dey stay near Beer Lahai Roi.
Dem kom back kom meet Moses, Aaron and Israel pipol for Paran Wildaness wey dey Kadesh kon tell dem evritin wey dem si and show dem di fruit wey dem bring from di land.