Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 15:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 So Abram take all of dem go gi-am kon kut dem into two, den e put di two side face each oda, but e nor kut di birds.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 15:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen birds for sky won kon chop di tins wey Abram kill so, e kon porshu all of dem komot.


Wen evening rish and day don dark, one pot wey dey bring smoke with fire and dey shine like tosh kon pass between di animals wey Abram sakrifice.


God ansa, “Make yu bring one melu, one goat and one ram; make all of dem bi three years, den take one dove and one yong pijin follow body.”


E go hold di feada kon tear di body open. E nor go allow di feada fall komot, den e go burn evritin for di altar. God like dis food ofrin smell well-well.


Make yu do evritin wey yu fit do, so dat God go si yu as betta pesin. Dey do yor work well as pesin wey nor dey shame, but dey ready to esplain God word wey bi trut.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ