Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 14:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Den dem go fight En-Mishpat (wey bi Kadesh) and dem win evry kountry wey dey for Amalek aria, even Amor pipol wey dey stay Hazazon Tamar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 14:7
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat na why pipol dey koll di well wey dey between Kadesh and Bered “Beer Lahai Roi” wey mean, “Di Well For Di God Wey Dey Alive And Dey Si Mi.”


Abraham travel from der go Negev aria kon stay between Kadesh and Shur. As Abraham bi strenja for Gerar,


Elifaz wey bi Esau pikin, en girl-friend Timna kon born Amalek for am. Dis na di sons wey Esau wife Adah, born.


shief Korah, shief Gatam and shief Amalek. Dis na di shiefs wey kom from Elifaz for Edom land and dem bi Adah sons.


Some messenjas go tell Jehoshafat sey, “Plenty sojas dey attack yor town from di oda side for di Dead Sea for Edom side, for Hazezon Tamar wey bi En-Gedi.”


For En-Gedi go rish En-Eglaim wota, pipol dey go der go katch fish. Dem dey katch difren fish for der just as dem dey katch for Mediterranean Sea.


From di sout-side wey dem share give Gad, di boundary go bi from: di sout-west from Tamar go rish Kadesh and from nort-west along Egypt boundary go rish Mediterranean Sea.


Dem kom back kom meet Moses, Aaron and Israel pipol for Paran Wildaness wey dey Kadesh kon tell dem evritin wey dem si and show dem di fruit wey dem bring from di land.


bikos Amalek and Kanaan pipol dey wait una and dem go kill una well-well. Bikos una don turn from God, E nor go-go with una.”


Amalek and Kanaan pipol for der kon attack and porshu dem go rish Hormah.


For di first mont, di whole kommunity for Israel go Zin Wildaness kon stay for Kadesh. For der, Miriam die and dem kon beri am.


Den Balaam look Amalek pipol kon profesai: “Before-before, na Amalek strong pass among di nashons, but e go skata forever.”


Den just as God kommand us, wi komot from Mount Horeb kon travel pass di great wildaness wey dey make pesin fear, just as unasef go remember, den wi face Amor pipol kountries. Wen wi rish Kadesh Barnea,


Bikos of dis, una kon stay for Kadesh tey well-well.


Nibshan, di Salt towns and En-Gedi and dem bi six towns.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ