Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 13:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So make wi separate. Choose any part for di land wey yu wont. Make yu go one side, while I go-go di oda side.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 13:9
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Lot look well-well from Jordan River aria go rish Zoar. E kon know sey evriwhere for der get betta green plant and dem get betta wota like Oga God gardin for Egypt. (Dis na before God distroy Sodom and Gomorrah.)


Abram kon tell Lot, “Make mi and yu nor kworel and make awa men nor kworel too, bikos wi bi brodas.


Den di king sey, “Si, na my land bi all dis place wey yu dey si so, make una choose anywhere una like to stay.”


Una go dey stay with us and una fit enter dis land wen ever una wont. Make una stay and sell for here kon get propaty for here too.”


I dey look for peace; but wen ever I tok about am, na war dem dey give mi.


But naw, I dey take di shain komot from yor hand kon free yu. If yu like follow mi go Babilon, no problem! I go kare for yu for der. But if yu nor won go, yu fit choose anywhere wey yu wont, den make yu go der.”


and make una try to live for peace with evribody.


Wen una take unasef go kourt, dat mean sey all of una don luz.


Make una try to live for peace with evribody and dey holy, bikos anybody wey nor dey holy, nor go si God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ