6 So di land nor big rish for di two of dem, bikos dem dey togeda and dia animals too many.
and e trit Abram well, bikos of di woman. Abram kon kollect sheep and kattle, both man donkey and kamel.
Abram take en wife Sarai, en broda pikin Lot and evritin wey e get, plus di pipol wey dey with dem for Haran and all of dem kon go Kanaan land.
(Naw, Abram get many animals, silva and gold.)
Pipol wey won get money by force, dey fall enter temptashon and dem dey get troat for yeye tins wey go distroy and put dem for wahala.