Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 13:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Abram stay for Kanaan and Lot kon stay for di town wey dey di valley and e kamp near Sodom

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 13:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Lot choose di whole River Valley for ensef kon waka go di east side. Dis na how Abram and Lot take separate.


Dem still karry Abram broda pikin, Lot and en propaty follow body, bikos Lot dey stay for Sodom.


kon gada go fight, Bera wey bi Sodom king, Birsha wey bi Gomorrah king, Shinab wey bi Admah king, Shemeba wey bi Zeboiim king and Bela king (di place wey dem also dey koll Zoar).


Di two angels kon rish Sodom for evening and dat time, Lot sidan for di town gate. Wen Lot si dem, e get up go meet dem kon bow face groun.


Den God send sulfur and fire like rain kom Sodom and Gomorrah


kon distroy dem, plus di valley with all di pipol for der and evritin wey dey grow for di land.


But wen God distroy di town and valley where Lot dey stay. E keep Abraham for en mind kon allow Lot run komot di town.


I hate to dey where bad pipol dey and I nor go ever follow wiked pipol waka.


Make una nor let anybody deceive una, “Bad friends dey spoil good karata.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ