Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Lot look well-well from Jordan River aria go rish Zoar. E kon know sey evriwhere for der get betta green plant and dem get betta wota like Oga God gardin for Egypt. (Dis na before God distroy Sodom and Gomorrah.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 13:10
26 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na Terah shidren-shidren. Terah born Abram, Nahor and Haran. And na Haran bi Lot papa.


So Lot choose di whole River Valley for ensef kon waka go di east side. Dis na how Abram and Lot take separate.


So make wi separate. Choose any part for di land wey yu wont. Make yu go one side, while I go-go di oda side.”


kon gada go fight, Bera wey bi Sodom king, Birsha wey bi Gomorrah king, Shinab wey bi Admah king, Shemeba wey bi Zeboiim king and Bela king (di place wey dem also dey koll Zoar).


Den Sodom, Gomorrah, Admah, Zeboiim and Bela (wey bi Zoar) kings kon ready for war. Dem meet each oda for Siddim Valley with


Wen di woman si sey di fruit wey di tree dey produce fine well-well and e good to chop; and e go make pesin get sense well-well, e kon take some of di fruit chop. Di woman still give some to en husband wey dey with am and e kon chop too.


Egypt dey yor hand, so make yu do as yu like to yor papa and brodas. Dem fit stay for Goshen and if yu know any strong one among dem, yu fit gi-am my animals make e guide dem.”


some among God sons kon si as woman fine rish. So dem kon dey marry dem as wife.


Between Sukkot and Zaretan borda for Jordan, na der di king for make all dis tins.


E nor dey fear wota wey dey rush pass like river; en body go kold wen Jordan River flow pass en face.


E turn di land wey get fruit to land wey nor get anytin at-all, bikos of di wiked tins wey di pipol wey dey stay der, dey do.


My heart dey kry for Moab pipol, bikos di pipol don run go Zoar, Eglat and Shelishiyah town. Some even dey kry as dem dey go Luhit, while odas eskape go Horonaim town.


I go sorry for Jerusalem and evribody wey dey stay di land wey dem skata. Even doh en land na desert, I go turn am to gardin and e go bi like Eden gardin. Joy and happiness go dey der and dem go sing songs take praiz and tank mi.


Heshbon and Elealeh pipol kry well-well and dem hear dia kry for Jahaz, Zoar, Horonaim and Shelishiyah town. But Nimrim river, don dry.


Yor senior sista na Samaria for nort. Yor yonga sista na Sodom for sout.


“Yor sista and en pikin dey karry body up, bikos dem get enough to chop and dem dey stay for peace, but dem nor gri kare for poor pipol and doz wey nor get to chop.


Yu dey stay for Eden, God gardin. Dem kover yu with fine stones like rubis, diamonds, topaz, beryl, karnelian, jasper, safayas, emeralds and turkwoise. Na gold dem take make evritin about yu and dem make all dis tins for yu for di day wey God kreate yu.


No cedar or tree for God gardin fine rish am. No tree don ever get en kind branches before.


Na mi make am fine like dat with big-big branches. Evry tree for Eden wey bi God gardin, dey jealous am.


Di boundary for east na from sout between Damaskus and Hauran with Jordan River wey bi boundary between Israel land for west and Gilead for east go rish Tamar for di Dead Sea.


Dem go distroy evritin wey dem si like sey na fire burn dem. For dia front, di land bi like Eden Gardin, but wen dem don pass, e go bi like desert for dia back. Dem go distroy evritin finish.


God show am Negev and di valley for Jeriko; di town wey get palm tree and Zoar land.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ