Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 12:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Wen Fero offisa si di woman, dem kon tell Fero about am

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 12:15
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Abram enter Egypt, Egypt pipol si as di woman fine well-well.


e kon tell pipol sey Sarah na en sista. So Abimelek wey bi king for Gerar kon koll and take Sarah.


Wen di men for di place ask am about en wife, e kon tell dem sey, “Na my sista.” Fear nor fit let am sey, “Na my wife,” bikos e tink for en mind sey, “If I sey na my wife, di men for dis place go kill mi make dem for fit get Rebekah, bikos e too fine.”


Fero wey bi king, vex well-well for en two ofisas


Afta two years, Fero kon dream. As e stand near River Nile,


Solomon kon tell King Fero for Egypt sey e won marry en dota. E marry and take di woman go David Town until e build en palis and di temple kon fence Jerusalem round.


Si, yu really dey bilive sey Egypt pipol go kom help yu? Egypt wey bi like shuku-shuku; if pesin won rest put, e go wound di pesin hand. Dat na wetin King Fero for Egypt dey do to evribody wey dey trust am.


Make wi look for God and en pawa wey E dey give! Make wi always dey look for am!


Wen Fero hear about di matter, e kon dey fine Moses make e kill-am. So Moses run from Fero go Midian land kon go stay near one well.


Den Fero dota kom di river kon baf and as en savants dey waka for di river korna, at wons di king dota kon si di basket for where di grass dem dey. So e send one among en savants go bring am kom.


If ruler dey listin to lie-lie word, den all en ofisas go dey plan wiked tins.


Na so e go bi too, if yu sleep with anoda man wife and anybody wey do dat kind tin, go sofa.


Dis na di oda pipol wey drink from di cup: King Fero for Egypt; doz wey dey serve am; en ofisas, en pipol;


For der, dem go sey, ‘Make una give Egypt king new name, bikos e too make nois and na dis make am miss all en shance.’


“Man pikin, go warn Egypt king. Tell am dis message wey I dey give yu: “ ‘Yu bi lion among di nashons, but na ordinary animal yu bi for sea; Yu dey skata di wota with yor leg kon make di river dirty.


Make evribody respet marriage: una must make sure sey una nor sleep with who nor bi una husband or wife, bikos God go judge pipol wey dey sleep with who dem nor marry and pipol wey don marry, wey dey sleep with oda pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ