Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 11:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Dis na Terah shidren-shidren. Terah born Abram, Nahor and Haran. And na Haran bi Lot papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 11:27
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Terah kon karry en pikin Abram, en grand-pikin Lot and en pikin wife Sarai, dey follow body go Ur for Kaldea, so dat dem go-go Kanaan. Wen dem rish Haran, dem kon stay for der.


So Abram kon go, just as God tell am sey make e do and Lot follow am go too. (Naw, Abram na seventy-five years wen e komot from Haran.)


Abram take en wife Sarai, en broda pikin Lot and evritin wey e get, plus di pipol wey dey with dem for Haran and all of dem kon go Kanaan land.


Dem still karry Abram broda pikin, Lot and en propaty follow body, bikos Lot dey stay for Sodom.


Afta all dis tins, dem kon tell Abraham sey, “Milka sef don born shidren for yor broda Nahor


Joshua tell di pipol, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok: ‘Before-before, una grand-grand papa dey stay afta Eufrates River, plus Terah wey bi Abraham and Nahor papa. Dem woship anoda god,


but E save Lot wey nor like wiked pipol life,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ