25 Afta e born Terah, Nahor stay for one hundred and nineteen years and e born oda sons and dotas.
Wen Nahor na twenty-nine years, e kon born Terah.
Wen Terah na seventy years, e kon born Abram, Nahor and Haran.
Instead, make yu go my village go meet my relashon kon find wife among dem for my pikin Isaak.”
‘Dis na wetin God wey get pawa dey tell Jerusalem: “Na Kanaan land dem for born yu. Yor papa kom from Amor and yor mama na from Hit.