Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 11:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Wen Nahor na twenty-nine years, e kon born Terah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 11:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta e born Nahor, Serug stay for two hundred years and e born oda sons and dotas.


Afta e born Terah, Nahor stay for one hundred and nineteen years and e born oda sons and dotas.


Di tins wey e kount na: 30 gold basin and 1,000 silva basin for ofrin and 29 oda basin.


Jakob wey Isaak born, naim bi Judah papa. Abraham born Isaak and na Terah wey Nahor born, bi Abraham papa.


Joshua tell di pipol, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok: ‘Before-before, una grand-grand papa dey stay afta Eufrates River, plus Terah wey bi Abraham and Nahor papa. Dem woship anoda god,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ