20 Wen Reu na thirty-two years, e kon born Serug.
Afta e born Reu, Peleg stay for two hundred and nine years and e born oda sons and dotas.
Afta e born Serug, Reu stay for two hundred and seven years and e born oda sons and dotas.
Dem attack for aftanoon wen King Ben-Hadad and en thirty-two kings wey e karry follow body dey drink for dia tent.
Di pipol kon bi 16,000, so God tax na 32 pipol.
Nahor na Serug pikin, wey bi Reu pikin, wey bi Peleg pikin, wey bi Eber pikin, wey bi Shela pikin.