Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 11:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wen Eber na thirty-four years, e born Peleg.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 11:16
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem still born some sons give Shem (wey bi Jafet senior broda) and na Shem bi papa to all Eber sons.


Eber get two sons: One name na Peleg, bikos na en time dem take divide di eart and en broda name na Joktan.


Afta e born Eber, Shelah stay for 400 and three years and e born oda sons and dotas.


Afta e born Peleg, Eber stay for four hundred and thirty years and e born oda sons and dotas.


Eber born two pikin: one name na Peleg (wey mean divide), bikos e born am for di time wen God take divide and make pipol dey speak difren language for di world. Di oda pikin name na Joktan.


Strenjas go kom from Cyprus kon ovakom Assyria and Eber, but dem too, go die forever.”


Nahor na Serug pikin, wey bi Reu pikin, wey bi Peleg pikin, wey bi Eber pikin, wey bi Shela pikin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ