Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 11:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wen Arfaxad na thirty-five years, e kon born Shelah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 11:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Arfaxad na Shelah papa and Shelah na Eber papa.


Afta e born Arfaxad, Shem stay for five hundred years and e born oda sons and dotas.


Afta Arfaxad don born Shelah, e stay for 400 and three years and e born oda sons and dotas.


Na Arfaxad born Shelah and na Shelah bi Eber papa.


Kainan wey Arfaxad born, naim bi Shela papa. Arfaxad na Shem pikin, and Noah wey Lamek born, naim bi Shem papa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ