6 Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.
Na dem bi di grand-grand papa to di pipol wey dey di land wey wota surround. Na dem bi Jaflet shidren-shidren.
Di sekond river name na Gihon; e dey flow pass Kush land.
Afta Noah don stay for five hundred years, e kon born Shem, Ham and Jafet.
Noah sons wey kom out from di boat na Shem, Ham and Jafet. (Na Ham bi Kanaan pipol papa.)
Ham wey bi Kanaan papa kon si sey en papa dey naked and e kon tell en two brodas wey dey outside.
Dem si betta big land, where nobody go for disturb dem, den dem kon give dia sheep grass chop. Some pipol from Ham don dey stay der before dat time.
Den Israel kon go Egypt and Jakob stay as strenja for Ham land.
Dem do wonderful tins for Egypt pipol front and for Ham land.
and plenty wonderful tins for Ham and for di Red Sea.
E kill all di first sons for Egypt family; all di first sons wey Egypt pipol born.
Wen dat day rish, Israel pipol wey dey Assyria, Patros, Sudan, Elam, Babilon, Hamat, di towns wey dey near di sea and Egypt, God go use en pawa take bring dem kom back to Jerusalem.
Make una kommand di shariot make dem go! Make una send sojas from Ethiopia, Libya and Lydia. Men wey fit fight with shield and bow.’ ”
Na men from Persia, Lydia and Libya bi una sojas. Dem dey keep dia shield and kap for una barrak. Na dem dey win war for una pipol.
I go drag Persia, Ethiopia and Libya sojas follow dem; plus all di swod wey dem karry.