29 Ofir, Havilah and Jobab dem na Joktan sons.
Obal, Abimael, Sheba,
Where dem dey stay na from Mesha go rish Sefar for di hill for east.
Di first river name na Pishon; e dey flow for Havilah land, di place where gold dey.
E shidren-shidren kon stay for Havilah go rish Shur wey pass Egypt go rish Asshur. Dem nor stay near dia relashon at-all.
King Jehoshafat build plenty big ship wey dey travel go get gold for Ofir, but dem sink for Ezion-Geber.
Dem travel with ship from Ofir kon karry gold wey heavy rish 420 pounds go give King Solomon.
Ofir, Havilah and Jobab pipol.
Ishmerai, Izlaya and Jobab.
Di priests wey kom back to Jerusalem na: Jedaya, Jehoiarib, Jakin,
Dem bi 1,760 priest wey kom back and dem bi leader for dia family. Dis men dey work well-well and na dem dey do God work for di temple.
If yu stop to porshu money kon trowey yor gold for river,
Di gold and jewel wey fine pass nor get value rish wisdom.
Kings dota dey join doz wey kom visit yu and yor kween go wear fine-fine gold and silva wey dem make for Ofir town kon stand near yu for yor rite side!
Just as pure gold nor plenty, na so too di pipol wey go survive, nor go plenty.
Den Saul kill Amalek pipol from Havilah go rish Shur wey dey near Egypt.