28 Obal, Abimael, Sheba,
Hadoram, Uzal, Diklah,
Ofir, Havilah and Jobab dem na Joktan sons.
Jokshan kon bi Sheba and Dedan papa. Den di shidren wey Dedan born na Asshur, Letush and Leumm.
Wen di kween for Sheba hear about di wonderful tins wey Solomon dey do, e kon travel go Jerusalem go test am with hard-hard kweshon.
Haran, Kanneh and Eden town; di sojas for Sheba, Asshur and Kilmad town; all of dem dey buy and sell with una.