21 Dem still born some sons give Shem (wey bi Jafet senior broda) and na Shem bi papa to all Eber sons.
Dis na Ham shidren akordin to dia family, dia language, lands and kountries.
Shem shidren na Elam, Asshur, Arfaxad, Lud and Mash.
Afta Noah don stay for five hundred years, e kon born Shem, Ham and Jafet.
Shem shidren na: Elam, Asshur, Arfaxad, Lud and Aram. Aram shidren-shidren na: Uz, Hul, Geta and Meshak.
But dem go distroy Kenite pipol. How long Asshur go use una as slave?”
Strenjas go kom from Cyprus kon ovakom Assyria and Eber, but dem too, go die forever.”