18 Arvad, Zemar and Hamat pipol. Leta, Kanaan family kon skata
Hiv, Ark, Sin,
and dia land kon wide from Sidon to Gerar go rish Gaza and from der to Sodom, Gomorrah, Admah and Zeboiim till e rish Lasha.
King Toi for Hamat hear sey David don defeat Hadadeza sojas.
Instead of Israel pipol, Assyria king kon pak strenjas from Babilon, Kutah, Avva, Hamat and Sefarvaim go stay for Samaria towns.
Di pipol wey kom from Babilon make Sukkot-Benot; while di ones wey kom from Kut, make Nergal and doz wey kom from Hamat, make Ashima;
Arvad, Zemar and Hamat pipol.
Abijah klimb go Zemaraim mountin, for Efraim hill kountry kon shaut sey: “Jeroboam with all Israel pipol, make una listin to mi!
I don win Kalno, Karkemish, Hamat and Arpad towns. Yes, I still win Samaria and Damaskus pipol.
Di men wey dey padol una kanoe, na from Sidon and Arvad dem from kom. Na una men wey sabi work dey drive una ship.
God go judge di pipol wey dey Hamat with Damaskus, Tyre and Sidon pipol wey share boundary with dem, bikos dem tink sey dem wise well-well.
and from der, una go draw anoda line go Lebo-Hamat. E go kontinue from der go Zedad.
Bet-Arabah, Zemaraim, Bethel,
Di strong towns na Ziddim, Zer, Hamat, Rakkat, Kinneret,