13 Mizraim (wey bi Egypt naw) shidren na Lud pipol (wey bi Lydia naw), Anam, Lehab, Naftuh,
and Resen where dey di centre for Nineveh and di great town wey bi Kalah.
Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.
Make una kommand di shariot make dem go! Make una send sojas from Ethiopia, Libya and Lydia. Men wey fit fight with shield and bow.’ ”
“All di sojas wey dem hire kom from Sudan, Libya, Lydia, Arabia, Put and even from among my own pipol, go die for dat war.”