19 And dat evening and morning kon make am di fourt day.
and dem go dey rule both for day and nite. Dem go separate lite from darkness. So God si sey evritin dey good.
Den God kon sey, “Make difren animals wey get life full di wota and make birds full di sky.”
So God si evritin wey E kreate and dem good well-well! And dat evening and morning kon make am di sixt day.
God koll di lite, “Day” and di darkness, E koll am, “Nite.” And dat evening and morning kon make am di first day.
God koll di space, “Sky.” And dat evening and morning kon make am di sekond day.
Jesus ansa am, “I tell yu di trut, today, for dis nite, before fawol go do ‘Kukuruku’ two times, yu go don deny mi three times.”