James 2:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Bikos di same God wey sey, “Nor sleep with who yu nor marry,” naim still sey, “Nor kill anybody.” If yu nor sleep with who yu nor marry, but yu kill pesin, yu don break di law bi dat. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |