23 Pesin wey hear God word and e nor dey do wetin e tok, bi like pesin wey dey look en face for mirror.
“Wi nor go listin to wetin yu tell us sey na God tell yu.
Anybody wey kom meet mi and listin to my word kon do am; I go show una wetin di pesin bi like.
Di law tishas and di Farisee pipol dey look Jesus with korna eye weda e go heal pipol for Sabat Day, so dat dem go si wetin dem go take akuiz am.
Evritin wey wi dey si naw bi like ordinary image for mirror; but for dat time, wi go si am, face-to-face. Naw wi nor know evritin, but den wi go know, just as God really know us.
Wen di pesin look ensef finish kon komot go out, e go kwik-kwik forget how en face bi.