5 Siria with King Pekah and en pipol don plan against yu.
Di kings for di world gada with rulers kon dey plan against God and di king wey E choose.
So some pipol kon tell Judah king sey Siria sojas dey for Israel aria, den en and all en pipol kon dey fear, sotey dem bigin shake like tree wey breeze dey blow.
Dem sey, ‘Make wi go attack and distroy Judah town, den wi go make Tabeel pikin, dia king.’
Na who bi dat wiked pesin for Nineveh wey dey plan against God?
but I dey vex for di nashons wey feel sey dem dey save. Bikos as I dey try make I nor vex for my pipol, doz nashons dey make my pipol sofa more-more.