Isaya 7:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 So Isaya sey, “Listin naw, una wey bi David shidren-shidren. Even doh e bad to dey try ordinary human being patient, una won try God own too? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
My Oga God, just as Yu dey vex for dem, na so too I dey vex and I nor fit hide my vexnashon again.” Den God sey, “Di shidren wey dey play for di street and di yong men wey gada togeda, make yu pour my vexnashon for dia body. Dem go seize and karry husband and wife go and dem nor go even sorry for old pipol.