8 E get anybody wey don hear or si dat kind tin before? E don get any town wey dem use one day make? So, Zion nor go sofa tey again, before I go bring am kom back to life.
God still sey, “Ask di oda nashon if dis kind tin don ever happen before. Israel pipol for bi like woman wey neva ever sleep with man wons, but dem don really do wiked tins.