Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 66:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 “Make una listin to dat loud nois for di town; dat sound for di temple na di sound wey God take dey ponish en enemies!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 66:6
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos God dey kom from where E dey stay for heaven kon ponish pipol bikos of dia sins. Di eart go show all di innocent pipol blood wey dem share on-top am and e nor go ever forget di innocent pipol wey dem kill.


God don plan di day wey E go revensh Edom pipol for all di bad tins wey dem do en pipol, Israel.


E go ponish en enemies akordin to wetin dem do; even doh dem dey stay for far place.


Amos sey, “God vois bi like lion own from Mount Zion; en vois for Jerusalem bi like tonda nois. All di trees and grass wey dey Mount Karmel, dry finish.”


Di woman get belle and e dey kry well-well, bikos e won born naw.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ