Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 65:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Anoda pesin nor go stay inside di house wey dem build and odas wey nor plant, nor go drink di wine wey my pipol make, bikos my pipol go get long life like tree and dem go enjoy evritin wey dem work for.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 65:22
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di total life wey Metuselah live na nine hundred and sixty-nine years, den e kon die.


Di total days wey Adam live, na nine hundred and thirty years and e kon die.


Wen e sey make Yu save en life, Yu do evritin wey e ask for and en family go rule forever.


I go bless dem with long life and give dem my salvashon.”


God don make betta promise and E go make am happen with en pawa den E go sey: “Enemies nor go chop una korn again and strenjas nor go drink una wine again.


But una wey plant and harvest di korn, go chop di bread kon praiz God. Una wey gada di grapes, go drink di wine for my temple yard.”


Di pipol wey I choose go use una name as curse. Mi, God wey bi king, go kill una. But I go give new name to pipol wey obey mi.


I go bless Israel pipol wey kom from Judah tribe and na dia shidren-shidren go stay my land. My pipol wey I choose wey serve mi, na dem go stay for der.


God sey, “Just as di new eart and heaven wey I go make go dey with mi forever, na so too una name and una shidren-shidren name go dey with mi forever.


I go ponish una. I go bring distroshon to una; diziz wey dem nor go fit cure and fever wey go make una blind, naim I go take waste una life. Una go plant una seed, but e nor go produce good food for una, bikos una enemies go win una kon chop wetin una plant.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ