Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 65:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 My pipol go build house kon stay inside. Dem go plant vine kon enjoy di fruit and di wine.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 65:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem plant seeds and vine for di land kon harvest plenty fruits and food.


God go pour wota put for di seed wey una plant and di groun go produce plenty food for una. For dat time, una animals go chop betta green grass for field.


God pipol nor go worry again; peace go dey dia house and dem go dey save.


Den Profet Isaya tell King Hezekaya sey, “Dis na sign of wetin dey happen. For dis year and next year, na food wey grow on en own, una go chop, but di year wey go follow dat one, una go plant and chop una food. Na so too una go plant vine and chop di grape.


Di land go produce food and una go chop until una beleful and una nor go fear for di land.


I go ponish una. I go bring distroshon to una; diziz wey dem nor go fit cure and fever wey go make una blind, naim I go take waste una life. Una go plant una seed, but e nor go produce good food for una, bikos una enemies go win una kon chop wetin una plant.


I go bring my pipol kom back to dia land. Dem go ribuild dia towns wey skata kon stay der again; dem go plant vine kon drink di wine; dem go plant food for dia farm kon chop wetin dem plant.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ