As I dey lead dem kom back, dem go dey kry, beg and pray make I forgive dem. I go guide dem pass where wota dey kon take dem pass strait road where dem nor go kick stone fall. I go do am, bikos na mi bi Israel papa and Efraim na my first-born.’ ”
“Di land know go listin to doz kountries wey dey laf or curse en pipol. Di land nor go make una shidren hongry or die again. Mi, wey bi di Oga God, don tok.”