5 My pipol, strenjas go serve una. Dem go kare for una animals; farm for una land and kare for una vineyards.
But e leave di poor pipol for di land kon give dem field where dem go plant food.
God dey tell di strenjas wey join en pipol, doz wey love and dey serve am well; wey dey keep di Sabat Day and dey faithful as dem dey keep en kovenant sey: