Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 60:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Instead of bronze, I go give una gold. I go give una silva and bronze, instead of iron and wood; den I go still give una iron, instead of stone. Una rulers nor go opress una again and I go make dem rule with betta judgement and peace.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 60:17
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E send peace kom una land kon make una chop betta food.


Di mountin go karry peace news kom meet yor pipol and di hills go tok about korrect judgement.


I go give una betta rulers with doz wey go advise una well just like di ones wey una get before. Den pipol go koll Jerusalem holy and faithful town.”


Full moon lite go shine like sun for aftanoon and sun lite go shine seven times pass as e dey shine before and e go bi like seven days lite. Den God go join en pipol bones wey bin break kon heal all dia wound.


Cypress trees go grow for where grass dey naw. Myrtle trees go grow for where shuku-shuku dey. Dis sign go dey forever and e go dey remind una about wetin mi wey bi God don do.”


Nashons and kings go kare for una as mama dey kare for en pikin. Den, una go know sey, mi wey bi God, don save una. Israel God wey get pawa don free una.


Dem nor go hear wahala sound again for dis town; distroshon nor go skata una kountry again. I go protet and defend una like wall; den una go praiz mi, bikos I don save una.


Anoda king go raiz wey go send en ofisas go opress pipol. Dem go kollect tax for dia hand kon make dia kingdom get plenty money. E nor go tey before dem go kill-am, but nor bi for publik or war.”


God sey, “Na mi get all di silva and gold wey dey di world.


For dat time, God go protet doz wey dey stay Jerusalem and even doz wey weak pass among dem, go dey strong, just as David, dia grand-grand papa bi. David shidren-shidren go lead dem like God angel and dem go bi like God.


Bikos God plan sey, without us, dem nor go fit get di tins wey E promise dem.


But as God promise, wi dey wait for di new heaven and eart, di place where raitiousness dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ