Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 60:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 God tell Jerusalem pipol, “Oda pipol go build una wall and dia kings go serve una. I bin ponish una, bikos I dey vex, but naw, I go show una my favor and mesi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 60:10
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go raiz-up kon sorry for Jerusalem, bikos dis na di time wen Yu go favor am. Yes! Dis na di rite time to help am.


Bikos en vexnashon nor dey tey, but en favor dey last forever! Even doh I kry for nite, I know sey joy go kom for morning.


For dat time yu go sey: “Oga God, I praiz Yu, bikos Yu bin dey vex for mi, but naw, Yu dey konfort mi and Yu nor dey vex again.


Kings go bi like una papa and kweens go bi like una mama. Pipol go bow dey honor una with respet. Den una go know sey na mi bi God, bikos I nor go disgrace anybody wey dey wait make I help am.”


God dey tell di strenjas wey join en pipol, doz wey love and dey serve am well; wey dey keep di Sabat Day and dey faithful as dem dey keep en kovenant sey:


Nashons go kom enter una lite and kings go enter una brite lite.


E send mi kom tell pipol sey di time for God to save en pipol and defeat dia enemies, don rish! Yes, E go konfort doz wey dey mourn.


My pipol, strenjas go serve una. Dem go kare for una animals; farm for una land and kare for una vineyards.


so make Yu nor too vex for us or use awa sins against us forever. Wi bi yor pipol, so make Yu sorry for us.


I go make some of dem priest and some go bi Levi wey dey work for God temple.”


Den God go sorry for di land kon pity for en pipol.


Pipol from far go kom join build God temple again. And wen dem don build am finish, yu go know sey na God wey dey mighty send mi kom meet yu. All dis tins go happen if yu use yor whole heart take obey all wetin di Oga yor God kommand yu.” ’ ”


Na di town lite go show pipol road and di kings wey dey for di world go bring evritin wey dem get kom inside.


Dem go take evritin wey di nashons get enter di town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ