Isaya 58:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 den una go si di joy wey go follow una as una dey serve mi. I go make dem honor una for di whole world and una go enjoy di land wey I give Jakob wey bi una grand-grand papa.” Na mi wey bi God tok all dis tins. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |