Isaya 57:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Una put una juju for una door-mot and una nor dey respet Mi wey bi God! Una pul una klot, klimb bed with una love wey una give money make dem for sleep with una. Den una kon satisfy unasef. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |