Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Isaya 57:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Wiked pipol nor go ever get peace of mind.” Dis na wetin God tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Isaya 57:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Joram si Jehu, e kon ask, “Jehu, hope evritin dey okay?” Jehu ansa, “How evritin won take dey okay wen yor mama still dey make pipol serve juju and do oda bad tins.”


But evil pipol own don finish, bikos na wetin dem do pipol, God go do dem too.


Oga God sey, ‘Wiked pipol nor go ever get peace.’ ”


So I ansa, “I don work well-well, yet my work nor mean anytin! I use all my pawa, but I nor gain anytin.” But I still bilive sey, God go defend and reward mi for evritin wey I don do.


and nobody dey save around una. Evritin wey una dey do nor get betta judgement. Una dey follow di wrong road. And nobody wey dey pass dat road, dey save.


and dem bi doz profets wey tell Jerusalem pipol sey evritin dey okay, wen evritin nor dey okay!” God wey get pawa don tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ